Real Warri Pikin – School Of Thought ft. Teni

Real Warri Pikin – School Of Thought ft. Teni mp3 download free

Real Warri Pikin – School Of Thought ft. Teni mp3 Download free

Nigerian high talented comedian and social media presenter with name Real Warri Pikin is here again as she drops a new lecture for young Nigerians this 2021 where she features School Of Thought where she features Teni. Cop below and enjoy.

VERY HOT: OzzyBee – Omah Baby ft. Teni

“School Of Thought” will be the first track from the sensational comedian Real Warri Pikin and it’s a;so the first time she’s doing something nice with the Billionaire Teni, and they shared some topics which states use your head, No dey loose guard, If you jonze dem go run you street, Run them before them run you, every man for himself, no joy for street. Update your playlist and leave a feedback with us using the comment box below.

Stream, and share “School Of Thought”. Don’t forget to drop your comments below.

DOWNLOAD Audio file

Real Warri Pikin – School Of Thought ft. Teni Lyrics:

Ahan
This one na real life
If you no get sense, them go teach you sense
Them go teach you sense (x2)
You must get sense
Beat master
Teni Makanaki

Base on street you suppose to smart
If you dull your self
You go carry last
At all at all oh na him better pass
So shine your eye na the school of thoughts
oh no no no no oh
Carry dey carry me dey go

If you no carry yourself o them go carry you throw away
oh no no no no oh
Face your front
look your road oh
bobo na the school of thought
na the school of thought
na the school of thought

Shine your eye o
na the school of thought
na the school of thought

Shine your eye o
Teacher don’t teach me nonsense
I dey try my best
If na so e easy you for don buy Benz

Teacher don’t teach me nonsense
I dey try my best
If na so e easy you for don buy Benz
why you dey use legedis Benz

oh no no no no oh
If you no carry yourself o them go carry you throw away
oh no no no no oh
Face your front
look your road oh
bobo na the school of thought
Na the school of thought
Na the school of thought

[Outro – Real Warri Pikin]
Where you?
If you yarn dust eh
I go slap your ear
Them dey worry you?
If I use you gym I no go sweat
I dey chop bottle
I dey use am still dey drink garri
Eh
Warri!

ivory mp3 001

Leave a Reply